Menu

  • Home
  • Trending
  • Recommended
  • Latest

Categories

  • Featured
  • Hymn
  • Lyrics
  • Music
  • Praise Worship
  • Uncategorized
  • Video

Subscriptions

  • Corrine Kibby
  • Edna Upshaw
  • Florine Mulvany
  • Frieda High
  • Galen Quong

Recent News

  • If We Call To Him
  • You Are All I Want – Donnie McClurkin
  • When We Were Young by Cephas (MP3 & Lyrics)
Media by Ideasgist
  • Home
  • Browse
    • Lyrics
    • Music
    • Video
    • Movie
  • Show More
    • User Profile
    • Playlists
    • User-created Playlist
    • Favorite Playlist (Private)
    • Watch Later Playlist (Private)
No Result
View All Result
  • Login
  • Register
UPLOAD
Media by Ideasgist
No Result
View All Result

God dey my Side by Suxkay (Lyrics + MP3 Download)

media.ig<span class="bp-verified-badge"></span> by media.ig
January 12, 2021
in Lyrics, Featured, Music
0 0
0
God dey my Side by Suxkay (Lyrics + MP3 Download) - media.Ideasgist.com.ng
0
SHARES
156
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Verse 1:
Why Dem won spoil my own
When Dem Neva manage their own
Dem dey find own
When Dem Neva find their own
Make una run your race
Leave my face
By God’s uh Grace
Me no go fail
Dem say me like to make am
Dem say me like to para
Say the boy dey local
That’s why me no go go far
Dem say me no go make am
Say me like to para
Say the boy dey local
That’s why me no go go far

Chorus:
But God dey my side
God dey my side
God dey my side
God dey, God dey my side
But God dey my side
God dey my side
God dey my side
God dey, God dey my side

If Dem like say incantation
Or abbreviation, or do concoction
E no go work
E ye ye
Say incantation
Or abbreviation, or do concoction
E no go work

AlsoCheck:

When We Were Young by Cephas (MP3 & Lyrics)

Who But You by Aishat Lyrics and MP3 Download

He’s Able – Deitrick Haddon

Verse 2
God fish Dem out
Wey say me no go make am
Me no no wetin I do
Whether I spoil their juju’s
God fish Dem out
Wey say me no go make am
Me no no wetin I do
Whether I spoil their juju’s

Make una call everybody
Call mum and daddy
Say the boy don show
Call Anji say money don show

Chorus:
But God dey my side
God dey my side
God dey my side
God dey, God dey my side
But God dey my side
God dey my side
God dey my side
God dey, God dey my side

If Dem like say incantation
Or abbreviation,or do concoction
E no go work
E ye ye
Say incantation
Or abbreviation,or do concoction
E no go work

But God dey my side
God dey my side
God dey my side
God dey, God dey my side

Stream online & Download

DOWNLOAD MP3

Did you enjoy listening to this song? We want to hear from you all.

Ideasgist+Music+Banner+Advert
Tags: gospel musiclyricssuxkay

Related Posts

When We Were Young by Cephas (MP3 & Lyrics)
Music

When We Were Young by Cephas (MP3 & Lyrics)

February 18, 2021
Who But You by Aishat Lyrics and MP3 Download
Lyrics

Who But You by Aishat Lyrics and MP3 Download

February 18, 2021
He is Able - media.ideasgist.com.ng - Lyrics
Lyrics

He’s Able – Deitrick Haddon

January 13, 2021
Naira_Marley_opotoyi
Music

Download Music Mp3 :- Naira Maley – Idi Oremi (Opotoyi pt 2 )

January 13, 2021
davido fem
Music

Download Music Mp3 :- Fem by Davido

January 13, 2021
olamide eru
Music

Download Music MP3 :- Olamide Eru

January 13, 2021
Load More

Trending Today

  • Naira_Marley_opotoyi

    Download Music Mp3 :- Naira Maley – Idi Oremi (Opotoyi pt 2 )

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Who But You by Aishat Lyrics and MP3 Download

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Download Music Mp3 :- Fem by Davido

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Baba Iwo La O Ma Sin

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Download Music Mp3:- Fireboy – Sound

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Download Music Mp3:- Spell by Fireboy Ft Wande Coal

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Kabiyesi Re Oluwa

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Download Music MP3 :- Adekunle Gold Sabina

    0 shares
    Share 0 Tweet 0

Recommended videos

When We Were Young by Cephas (MP3 & Lyrics)

When We Were Young by Cephas (MP3 & Lyrics)

February 18, 2021
    Acoustic A3 Sessions by Meyar Full Lyrics

    Acoustic A3 Sessions by Meyar Full Lyrics

    January 12, 2021
      nigeria kid prank dad

      Nigerian Kids Prank Dad With A Smart TV Broken Screen (Watch Video)

      January 11, 2021
        Show More
        2021 © Media by Ideasgist
        • About
        • Advertise
        • Contact
        No Result
        View All Result
        • Activity
        • Blog
        • Home
        • Home 2
        • Home 3
        • Latest
        • Members
        • Sample Page
        • Trending

        Media by Ideasgist © 2021 | Website designed by Ideasbeams.

        Welcome Back!

        Login to your account below

        Forgotten Password? Sign Up

        Create New Account!

        Fill the forms below to register

        All fields are required. Log In

        Retrieve your password

        Please enter your username or email address to reset your password.

        Log In

        Add New Playlist